album cover
PASTE YOUR AZA
World
PASTE YOUR AZA was released on March 28, 2025 by Concord Publishing, WMG, SKGB Music Worldwide, Goes Production, RCA, The 740 Project, LNRM Music Group, AuthorityPerf PEDL, Authorltd et 9 sociétés de gestion des droits musicaux as a part of the album OVERCOMER
album cover
Release DateMarch 28, 2025
LabelConcord Publishing, WMG, SKGB Music Worldwide, Goes Production, RCA, The 740 Project, LNRM Music Group, AuthorityPerf PEDL, Authorltd et 9 sociétés de gestion des droits musicaux
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Credits

Lyrics

{verse 1}
Things don full my head (cheiii)
i no fit concentrate (kpele)
oluwa abeg guide my ways (abeg)
make the boy no go astray (Ise)
{Chorus}
i don confam
any small talk we dey monetize am
u still wan find out
paste me ur aza make i wire
{Hook}
shey u get Fb account
oya send me logins
and paste ur aza
make i wire
We wey never collect
and we wey still dey expect
with time oluwa go bless
miracle no dey taya Jesus
abii u wan doubt am ( no no)
as e do am for others e go still do am for you
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...