album cover
STAMINA
World
STAMINA was released on March 28, 2025 by Concord Publishing, WMG, SKGB Music Worldwide, Goes Production, RCA, The 740 Project, LNRM Music Group, AuthorityPerf PEDL, Authorltd et 9 sociétés de gestion des droits musicaux as a part of the album OVERCOMER
album cover
Release DateMarch 28, 2025
LabelConcord Publishing, WMG, SKGB Music Worldwide, Goes Production, RCA, The 740 Project, LNRM Music Group, AuthorityPerf PEDL, Authorltd et 9 sociétés de gestion des droits musicaux
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

Girl come show me your place
nah you I want for my space
leave dem talk anything dem talk nah dem get their mouth
I want to divide your river nile
shey you go Gimme no doubt o
many people don sey you b the apple of the eye
bridge
her bumbum soft like mattress
her baka big ya make man crase
I no fit concentrate at all
mah Sheri make me wan loo
I dey see your body o
shawty wan make me horny o
so many things wey do me o
but nah your body cool me o
pre chorus
I'm in love with a gal from switzii
she carry front and she carry back o
and her name nah hmm
×2
chorus
she get stamina
stamina stamina stamina
stamina stamina stamina
stamina stamina uhh
*2
Verse 4
Remmi Boy, vibe with me, make we dance all night
Girl, your body fine, you dey shine like light
Leave dem haters talking, we go do our own
With you by my side, girl, I never feel alone
Your smile dey sweet like sugar, you dey make me high
Every time you whine, e dey take me to the sky
No be joke, I dey serious, you be my queen
Together we go rule, you know what I mean
Bridge
I dey see your body o
shawty wan make me horny o
so many things wey do me o
but nah your body cool me o
Pre-Chorus
I'm in love with a gal from Switzii, she carry front and she carry back o
And her name nah hmm, she dey make my heart go gaga
Chorus
She get stamina, stamina, stamina, stamin, stamina, stamina, stamina
2x
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...