album cover
Show Working
12
Afro-Beat
Show Working was released on April 4, 2025 by Distributed by 99Media as a part of the album Show Working - Single
album cover
Release DateApril 4, 2025
LabelDistributed by 99Media
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Hadamtation
Hadamtation
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ibrahim Adam Babatunde
Ibrahim Adam Babatunde
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Boy Nasty Gram
Boy Nasty Gram
Producer

Lyrics

Eje
God is the greatest egbe olorun tobi oh oh
Allahu Akbar
All these haters wan implicate me oh oh oh
K'olorun majen rakoba
Me I leave dem make dem dey talk oh
Shebi na their palava
Plenty talk no dey full basket oh
Gbagbe story shomope monpa raba
Me I put in effoorrrrttt
So I gaz to see result
Baba Loke Ejowo
Let my problems be resolved
So I show working
Make dem no tell me say me I dey lucky
Shey be na me know where shoe dey pain me
Me I no go fit to stop till the hustle pay me
So I show working
Make dem no tell me say me I dey lucky
Shey be na money dey do the talking
Motija mowon lowo dem no fit stop me
Money wey dey stop nonsense
Money wey dey stop nonsense na him I deh pray for
No dey curse who God don bless
Cus I worked and pray to get success I can't be a failure
Omo konshe ejomi that I'm lucky
Na my God dey do am
Oun denlon shomi from things I can't see
I give thanks to the most high
Alhamdulillah
Your Grace is divine
I Live to survive
And I no fit deny
Your work on mi life
I deh thank God for life
Now dem dey fear my return
I no dey joke when it's work
Cos I no like refund
You know I came from the slum
Make I still reach the top
It is lonely at the top
So I show working
Make dem no tell me say me I dey lucky
Shey be na me know where shoe dey pain me
Me I no go fit to stop till the hustle pay me
So I show working
Make dem no tell me say me I dey lucky
Shey be na money dey do the talking
Motija mowon lowo Dem no fit stop me
So I show working
Make Dem no tell me say me I dey lucky
Shey be na me know where shoe dey pain me
Me I no go fit to stop till the hustle pay me
So I show working
Make fem no tell me say me I dey lucky
Shey be na money dey do the talking
Motija mowon lowo Dem no fit stop me
Dem no fit stop me
Dem no fit stop me
I show them working
I show them working
Written by: Ibrahim Adam Babatunde
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...