album cover
Bondaway
album cover
Bondaway was released on March 19, 2025 by 7704952 Records DK as a part of the album Bondaway - Single
March 19, 2025
Label7704952 Records DK
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Come tell me one thing
Wey me ano do with my strength
I cannot lie I see many things
See this life human be nothing
Megyina menan so oo
Fiti - an)pa, awia anadwo oo
Searching dee medi Abusua ani da meso oo
Come and listen real life ne nea mahunu
If you hear this jot um down
Come see what I write I down
Free cave - but no choice
See smile or see frown
Nobody cares
Ebi you wey go run um
Nobody cares
If you do or u shun um
If you hear this jot um down
Come see what I write I down
Free cave - but no choice
See smile or see frown
Nobody cares
Ebi you wey go run um
Nobody cares
If you do or u shun um
Aaah aah aah ah
Bondaway
See some day
All these go dey pay
We pray sey Jah go show de way
Bondaway
See that way
Aaah aah aah ah
Bondaway
See some day
All these go dey pay
We pray sey Jah go show de way
Bondaway
See that way
Compassionate Nyame eeh
Tie me eeh tie me eeh
Edo like I'm alone
Scary jungle eeh eh eh
I call ten to check a ten
Receive none eh
That's how it rolls
Cuz me alone I see enough eh
Gyegye me taataa na fame pie zion
Oh lord me Jah Jah decend all ur weapons
Ah
Bes) Mensa kyerthree mekwan ansa
If you hear this jot um down
Come see what I write I down
Free cave - but no choice
See smile or see frown
Nobody cares
Ebi you wey go run um
Nobody cares
If you do or u shun um
If you hear this jot um down
Come see what I write I down
Free cave - but no choice
See smile or see frown
Nobody cares
Ebi you wey go run um
Nobody cares
If you do or u shun um
Aaah aah aah ah
Bondaway
See some day
All these go dey pay
We pray sey Jah go show de way
Bondaway
See that way
Aaah aah aah ah
Bondaway
See some day
All these go dey pay
We pray sey Jah go show de way
Bondaway
See that way
Written by: Ransford Twene AduAsare
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...