Credits

PERFORMING ARTISTS
Emerald Noemis
Emerald Noemis
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Simon Ayomideji Ogunlola
Simon Ayomideji Ogunlola
Songwriter
Oluwasegun Jamiu Ajibade
Oluwasegun Jamiu Ajibade
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Drekiss
Drekiss
Producer

Lyrics

Story I wan tell
Make I give you the intel
Frenimies dem full for my domot
And I go chase dem commot
Story I wan tell
Make I give you the intel
Frenimies dem full for my domot
And I go chase dem commot
Moni rara
Dem be wan change my destiny
And dem no fit spoil my melody
Me I get talk wey dey burn me for heart
Omo ologo ti ba de e ma sa (e ma sa)
Sati rah moni
Sha dura funmi
Thanking Jah I'm getting my money
Many many eyes on me
But I get papa and I get mama
But nobody really wanna know how I feel inside of me
I no get energy
Success na the remedy
This is my destiny
Many many frenemies
It's deeper than eyes can see
I'm looking for Benjamin
Ogo mi o tan
many people wey don lost (for this journey)
What is the antidote
Those wey show fake love a riwon
Adema daju won
If dem like make dem vex as I Dey shine
Atiko
Ki won to bi mi lomo
Dem be wan change my destiny
And dem no fit spoil my melody
Me I get talk wey dey burn me for heart
Omo ologo ti ba de e ma sa (e ma sa)
Sati rah moni
Sha dura funmi
Thanking Jah I'm getting my money
Many many eyes on me
But I get papa and I get mama
But nobody really wanna know how I feel inside of me
I no get energy
Success na the remedy
This is my destiny
Many many frenemies
It's deeper than eyes can see
I'm looking for Benjamin
Ogo mi o tan
many people wey don lost (for this journey)
What is the antidote
Those wey show fake love a riwon
Adema daju won
If dem like make dem vex as I Dey shine
Atiko
Ki won to bi mi lomo
Written by: Oluwasegun Jamiu Ajibade, Simon Ayomideji Ogunlola
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...