album cover
#Para - M
Music
#Para - M was released on August 9, 2024 by OCK Distro as a part of the album #Para - M - Single
album cover
Release DateAugust 9, 2024
LabelOCK Distro
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ityzar
Ityzar
Performer
COMPOSITION & LYRICS
David tyzzar Solomon
David tyzzar Solomon
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Luzzy
Luzzy
Producer

Lyrics

hmmmmmmm para mode
luzzy on the mix
since that incident for ozumbadiway (way way way) government wanto turn all of us to slaves (slaaaaaves)

coz dem borrow money for we name borrow money for we name
say later we go pay say later we go pay
dem borrow money for we name borrow money for we name say later we go pay say later we go pay
 
iwe iwe (iwe)iwe iwe (iwe)
iwe ne wunu eyeee Iwe ne we anyi Nigeria go better since wey I dey for infant iwe
ehhen (iwe)
ehhen (iwe)
para (iwe)
 para(iwe)
 
para para (para) para para (para) una dey para eyeee we dey para Nigeria go better since wey I dey infant
(para) para para (para)
I dey para para (para)
awon ore mi dey para (para)
egbon dey para (para)
adugbo dey para (para)
their eyes dey red a (para)
igboro ti scatter (para)
go to shitta (para)
ojuegba (para)
lawanson inside (para)
coz dem borrow money for we name borrow money for we name
say later we go pay say later we go pay
dem borrow money for we name borrow money for we name say later we go pay say later we go pay
dem borrow dem borrow dem borrow dem borrow dem borrow dem borrow dem borrow dem borrow turn to fun to borrow

dem borrow dem borrow
since that incident for ozumbadiway (way way way) government wanto turn all of us to slaves (slaaaaaves)
since that incident for ozumbadiway (way way way) government wanto turn all of us to slaves (slaaaaaves)
coz dem borrow money for we name borrow money for we name
say later we go pay say later we go pay
dem borrow money for we name borrow money for we
Written by: David tyzzar Solomon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...