album cover
WHAT IF!
611
Hip-Hop/Rap
WHAT IF! was released on March 26, 2025 by 2398579 Records DK2 as a part of the album WHAT IF! - Single
album cover
Release DateMarch 26, 2025
Label2398579 Records DK2
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM81

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ehans Gyan
Ehans Gyan
Piano, Conductor, Brass Instrument
COMPOSITION & LYRICS
Martins Ikponmwosa Ehanire
Martins Ikponmwosa Ehanire
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tony Edge
Tony Edge
Producer, Executive Producer

Lyrics

What if
Heaven and Hell Dey the same street
What if
Jesus and devil seff dey send streaks
What if
This life na movie and Zeus dey send script
What if
What if no God what if no devil
What if you wey Jesus call you tell am no level
What if we swap our president to the one of 011
What if wetin we need to enter heaven na O level
What if na the bad ones Dey go heaven
Good ones Dey go hell fire
Leave churches what if na only shrine dey get choir
Shey peace go Dey if human being part stop to get buyer
Abi What if we had to speak in tongue just to quench fire
What if we fit take anybody life
Who you go kpai
What if you woke up as don jazzy
Egbon who you go sign
What if na animal get city
Human Dey stay forest
Like imagine one big elephant dey trade forex
Like what if your wife carry belle
Then she lay four eggs
What if human life circle don dey take four years
What if
What if I fit transfer you my pain
Transfer you my feelings
What if I fit transfer you my shame
What if we belike animal farm for where the gods dey
imagine Jesus telling Gabriel
kill that one on Thursday
What if
What if we get past life
What if our eye sef get flashlight
What if prayer dey answer
You no need ask twice
What if death get number seff
You no need flash twice
What if Jesus get reason why him no need house wife
What if life no really get end like Ned last wife
And What if everytime we pray to God he just half swipe
What if
What if
What if
What if
What if death Dey knock for door
Many men for follow window
What if I no get kpa shey this girl for follow me go
What if I no like young girls
What if I follow only widows
What if I give birth to triplet because I follow only migos
What if I get supper power
Enter bank go burst them
From there I enter White House
Carry ogun take curse them
Then put myself as president if them no vote I force them
Shabi when the old men dey rule
the suffer dey touch them
What if I tell you say I fit perform miracle
Shey you go bring all your offering to my pinnacle
What if 2025 we still dey waka naked
E go mean say our madam eve no see apple
What if
What if power-bank fit save our lives
What if
What if na James brown them dey call our wife
What if my late father could just text me "I'm alive "
What if na Jesus dey tell satan make he stain our white
What if
When we start to talk them go take our life
What if nothing left of us when them take our right
What if NEPA just stop to dey take our light
What if na only day creator take our night
What if Jesus don come back o
But baba dey for one side he dey find how
To catch us for offside
What if everywhere dey peaceful
I for just dey chill for opps side
Even my ex go dey for my mom side
What if
What if we no come this planet
What if
What if we no get internet
What if Celestial churches no need garment
What if akpi na prove say upcoming no need talent
I'm just saying
What if
What if
What if
What if
Written by: Martins Ikponmwosa Ehanire
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...