album cover
E Don Be
1
Music
E Don Be was released on April 14, 2025 by Komicsongz as a part of the album Rhythms Beyond the Clouds
album cover
Release DateApril 14, 2025
LabelKomicsongz
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
Komicsongz
Komicsongz
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Etugbo Oghenekome
Etugbo Oghenekome
Songwriter

Lyrics

Hmmmm
I no dey fit dey hide my feelings oh
Your grace dey totori me oh
I nor dey know my self when I dey with you ney ney
Jehovah you don do me something oh
You lift me up from dust to glory
Every tongue wey rise dem go fall
Cos Jesus don change my level
E don be oh e don be
My testimony e don be oh
My expected miracle e don be
E don be oh e don be
My testimony e don be
My expected miracle e don be
My testimony e don be
E don be oh oh oh
E don be
Eme me wo
Me ro jirowe
Everything I prayed for you gave to me
Even before I pray you dey answer me ney ney
Jehovah you don do me something oh
E dey do me now make I shout Halle
Hallelujah!!!
Cos Jesus don change my level
E don be oh e don be
My testimony e don be oh
My expected miracle e don be
E don be oh oh oh e don be
My testimony e don be
My expected miracle e don be
My testimony e don be
E don be oh oh oh
E don be
My testimony e don be
My expected miracle e don be
My testimony e don be
E don be oh oh oh
E don be
My testimony e don be
My expected miracle e don be
My testimony e don be
E don be oh oh oh
E don be
Written by: Etugbo Oghenekome
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...