album cover
Kwoego
album cover
Kwoego was released on April 28, 2025 by DiEBER ALGOD as a part of the album Kwoego - Single
April 28, 2025
LabelDiEBER ALGOD
LanguageEnglish
BPM92
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Ji anyi obu gunu bialu
[No be me where go say i dey do love]
Aaah oguwa curse eh
Ihuwo na ona ele ohun
Ndi ndia eh need lu kabadas
Eh need lu iikpee for ndi ndia
Just yemu one bottle kamu buolu gi
You see this love
Nowadays
All the girls don dey put their loving for scale and place am for sale
If you pay
Dem go show you love measuring how much and wetin you paid
No go think
She\'s in love
Cos she\'s saying she\'s in love when lovin she dey sell
If you fall
You go see say the word love means Losin Owo Very Easy
Eeziii
Eeziii
Eeziii
Eeziii
Eeziii
Eeziii
Baby girl that i tell you
that i love you
You dey tell me to kwuego
With all the things wey i done dey buy you
You still dey tell me i go still come dey kwuego
With all the whole lovin i done dey show you
You dey tell me i go still come dey kwuego
Still can\'t believe after everything
You still dey tell me i go still come kwuego
Is your love even measured in cup
Eezzi
Eezzi
Eezzi
Ebelebe ooo
Obulu bia ooo
Osikamu got gotele ya panti catapot koloya
Ka oyire ya ooo
Ka ona eh shake
Inechei anya ofuma
Igha eche nah ogbakwa otoor
Hahaaa
Ajigigba
Ajigigba
Ajigigba
Ajigigba
ARE YOU ALRIGHT
Ebelebe ooo
Obulu bia ooo
Osikamu got gotele ya panti catapot koloya
Ka oyire ya ooo
Ka ona eh shake
Inechei anya ofuma
Igha eche nah ogbakwa otoor
ARE YOU ALRIGHT
 
Nwata kiria isi adikwa unma
eziadikwa un
ARE YOU ALRIGHT
Written by: DiEBER ALGOD
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...