Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mays
Mays
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Mays
Mays
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mays
Mays
Producer

Lyrics

I come from place where no Dey
Where Daily wahala is a Rice & Beans
Watin you no go see Ni ile face to Face
All the Fight and The Noise
Fit To Make man Craze!
Since 19 I’ve been spiting my fire
Say Who be that boy wey Dey sing like choir
Gentle boy All the From KWARA
Wey LAGOS switch up to Para Para
Chorus!!
OH MAMA I’M SORRY
CAUSE I’M NOT LIKE BEFORE
IVE DONE MANY DIRTIES
TO GET ALL OF THE FUNDS!
You Go tell Me Many Many Congrats
I Dey work, Dey do am Lowkey On a Constant
You Say we be Fake, We no Sabi talk am
(Bastard)
Upon the Sweat and Energy I dey Put!
I go Bag Many Many Contracts
Stay Alive O2 I go Shutdown
Eloposiwa Me I Go Conquer Haaah
(Cause Me I Go Conquer)
Since 19 I’ve been spiting my fire
Say Who be that boy wey Dey sing like choir
Gentle boy All the From KWARA
Wey LAGOS switch up to Para Para
Chorus!!
OH MAMA I’M SORRY
CAUSE I’M NOT LIKE BEFORE
IVE DONE MANY DIRTIES
TO GET ALL OF THE FUNDS!
Written by: Mays
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...