album cover
Move
32
Afro-Pop
Move was released on April 4, 2025 by Ilupeju Anuoluwapo Seth as a part of the album Move - Single
album cover
Release DateApril 4, 2025
LabelIlupeju Anuoluwapo Seth
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Boi Seth
Boi Seth
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ilupeju Anuoluwapo Seth
Ilupeju Anuoluwapo Seth
Lyrics, Composer
Vibez_Ace
Vibez_Ace
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Vibez_Ace
Vibez_Ace
Producer
Stubbornbeatz
Stubbornbeatz
Mixing Engineer

Lyrics

[Verse 1]
Sey holl up
Mehn I just dey enter
I got bars wey go fuck your mental
Una don price you go feel am ẹgba
Man ah big dog awọn set Skepta
[Verse 2]
Jẹ ka gyrate
Kini update?
Sey you go dance feel the rhythm and bass
Gbẹdu don drop shake the backa Bombay
Ecstasy, You no go see me cus Gbess
[Verse 3]
Mo ti overdose
No be carayon
Baby compose no dey put me on cruise
The matter long lo jẹ k'emi naa kush
Holy Ghost faya e wan dey do Rekebosh
[Verse 4]
Yea
They tryna play with my goals
Stubborn boi, dem go gimme my rose
I dey para steady dem go chop all my flows
Na we still dey reign Funmi Casamigos
[Chorus]
Dem go dey move
Dem go dey groove
Dem go dey gbẹsẹ kẹsẹ go dey move
Dem go dey move
Dem go dey groove
Dem go dey gbẹsẹ kẹsẹ go dey move
The gbẹdu go dey drop
Dem go dey move
Dem go dey gbẹsẹ kẹsẹ go dey move
Dem go dey move
Dem go dey groove
Dem go dey gbẹsẹ kẹsẹ go dey move
[Chorus]
Dem go dey groove
Dem go dey move
Dem go dey gbẹsẹ kẹsẹ go dey move
Dem go dey groove
Dem go dey move
Dem go dey gbẹsẹ kẹsẹ go dey move
The gbẹdu go dey drop
Dem go dey move
Dem go dey gbẹsẹ kẹsẹ go dey move
Dem go dey groove
Dem go dey move
Dem go dey gbẹsẹ kẹsẹ go dey move
[Verse 5]
I no be the one wey dey gba si corner
Make i see your pops, jẹ ka lọ ṣe proper
Dem go dey shiver like its cold for winter
And your head game no one does it better
[Verse 6]
Make I throw you cashy 1m ?
Make I show you boys for cartel?
And when the gbẹdu drop they wan craze
You know the shit is mad you can tell
[Verse 7]
You go feel the gbẹdu
You go dey groove
You go dey gbẹsẹ kẹsẹ go dey move
As I dey march the pedal won le mu
The rhythm go dey burst medulla e dey hove
[Verse 8]
Ti mo ti overdose
No be carayon
Baby compose no dey put me on cruise
The matter long lo jẹ k'emi naa kush
Holy Ghost faya e wan dey do Rekebosh
[Chorus]
Dem go dey move
Dem go dey groove
Dem go dey gbẹsẹ kẹsẹ go dey move
Dem go dey move
Dem go dey groove
Dem go dey gbẹsẹ kẹsẹ go dey move
The gbẹdu go dey drop
Dem go dey move
Dem go dey gbẹsẹ kẹsẹ go dey move
Dem go dey move
Dem go dey groove
Dem go dey gbẹsẹ kẹsẹ go dey move
[Chorus]
Dem go dey groove
Dem go dey move
Dem go dey gbẹsẹ kẹsẹ go dey move
Dem go dey groove
Dem go dey move
Dem go dey gbẹsẹ kẹsẹ go dey move
The gbẹdu go dey drop
Dem go dey move
Dem go dey gbẹsẹ kẹsẹ go dey move
Dem go dey groove
Dem go dey move
Dem go dey gbẹsẹ kẹsẹ go dey move
Written by: Ilupeju Anuoluwapo Seth, Vibez_Ace
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...