album cover
Lucky
398
Afro-Beat
Lucky was released on March 28, 2025 by Fondant music as a part of the album Lucky - Single
album cover
Release DateMarch 28, 2025
LabelFondant music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM80

Credits

PERFORMING ARTISTS
Yung Effissy
Yung Effissy
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ganiyu Rasak
Ganiyu Rasak
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Yung Effissy
Yung Effissy
Co-Producer

Lyrics

What goes around comes around
Don't be a stupid fighter
As i dey try my best my best wan dey try me
People talk too much
Na God be the almighty kokin semi
Dear Jesus pls make it easier for me than i planned
Make me and my **** Dey win big
E get some kind thing wey u go chop
You go know sey bitter kola no bitter
Take it easy so u can be home for dinner
Everybody Dey talk about joy
How about lucky
Or na opportunity wey dey come but once
One guy like to Dey pray but e no like to Dey work
If something no happen something no go happen
Make my solution no get another problem
So some people na short time dem con do for this life
Why u go dey allow pride and greedy dey make u whine your helper
You sey he no be God
No be human being God go send
I want make you Dey fuel me Abeg no drain me
You want us to be team
are you sure you will take care of your part
I will definitely take care of mine
Don't whine my dark side
You fit no enjoy am
I started loosing intrest instead of jealous
Jealousy bawo
Don't tell me it's not about the money
We all know it's all about the money
Try dey avoid their stupidity
Sugar ninu white rice boya onshere ni
As I follow yungeffissy I like am
Angel lomoyen malaika
Yung Effissy family gather here
Yung effissy will Drive you crazy
Let's go and puff What goes around comes around

Let's go and puff
Written by: Ganiyu Rasak
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...