album cover
UP AWAY
7
Afro-Beat
UP AWAY was released on April 18, 2025 by Ziigii Empire as a part of the album MEET ME AT THE TOP - EP
album cover
Release DateApril 18, 2025
LabelZiigii Empire
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ayodee Magikal
Ayodee Magikal
Keyboards
COMPOSITION & LYRICS
Ridwan Ayomide Abdulazeez
Ridwan Ayomide Abdulazeez
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ayodee Magikal
Ayodee Magikal
Producer
PEPERII
PEPERII
Co-Producer

Lyrics

Mmm
Mageek
Yo, Zii
All the matter wey dem yarn men e don cast
Je kon mo pe otilor men e don pass
Put am for their face give dem no chance
Put on like two times or maybe four times
Got lots of feelings in my belly
Soon come when you go see me for your tele
You go fear men them for the settings
Buh no panic ishe Oluwa ni
Cause we go up up up away
Feeling like a superman ah ye
Me you at the top paddy
If you no gbera na you sabi
Idan, Idan, Pidan, Pidan
See don, see don, feeling phenomenal
Idan, Idan, Pidan, Pidan
See don, see don, feeling phenomenal
Let the sun shine, let the moon light
Let the spirit of the bad energy drown
Let the sun shine, let the moon light
Let the spirit of the bad energy drown
Cause we go up up up away
Up up up up up up up away
Up up up up up up up away
Up up up up up up up away
Who be the ones, na we
Let's shake it up, shall we
Make I use my head ki won ma pa mi
Omo olomo larin ero ziigii (Zii)
Who go charge me up when my battery low
Sho ma rantimi anytime I don go
No won reason nada so I roll up my kpo
Call my dealer make he come with Bible, bible
Psycho, co co, Psycho
Vibe o, bo bo, Vibe o, We go
Vibe o, bo bo, vibe o
Till thy kingdom come oh oh my bro
Cause we go up up up away
Feeling like a superman ah ye
Me you at the top paddy
If you no gbera na you sabi
Idan, Idan, Pidan, Pidan
See don, see don, feeling phenomenal
Idan, Idan, Pidan, Pidan
See don, see don, feeling phenomenal
We go up up away up up up up up up away
Up up up up up up up up away
Written by: Ridwan Ayomide Abdulazeez
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...