album cover
Mellow
8
Alternative
Mellow was released on March 26, 2025 by Rhap Records as a part of the album Mellow - Single
album cover
Release DateMarch 26, 2025
LabelRhap Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM72

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Samuel Olanrewaju
Samuel Olanrewaju
Composer

Lyrics

good things may come to those who wait , but only the things left by those who hustle
the same way you go gym go carry weight , i mean how else you gon get those muscles ?
(Back when we de crave for yam n egg ,na yam n garden egg oh
So instead make I carry shoulder guy , id rather carry head
Or shey na things wey my eyes see wey make eyes red oh
No happiness for blood , or una see say i Mellow)
1am for naija , 4pm for san diego
na then boys go de active de surf the net oh
even tho na bad hustle , we nor still relent oh
i mean who go pay the bills , who go pay the rent oh
shey na government, be like say this one de ment oh
those old men only sorts themselves n their pockets oh
so it’s either night vigil for phone or sportybet oh
100% people waited for Gods time , but like 90 left oh (UNBELIEVERS)
ever got betrayed by someone that you least expected
enter depression , thinking about the good memories n the helps you rendered
but God comes through saved the day , got you fixed , amended
made me realized he was a true friend , cos his love was tendered
through the storms, I stayed collected, now my dreams are all connected!
living the dreams , i feel like joseph cah im well directed
I already made 40k people seen what I’m on tho i lost the battle but my guy im focused on the war
been on an injury break , but now mans ready to score
i feel like there’s alot to this talent , so i wan de explore
tho i gats grind , i had to learn to use the ero
the only way my calculator go de talk the error
promised mom , no ju’s work mehn not carrying ebo
make i leave talk for who wan talk , more doings less the ejo
hold on pain ends , i think i just spelled out hope
tired of holding onto the pains , so i just let am go
going through this hustle i chose , thru d high n lows
e fit never set now but mapada bloom biti rose
sho ti man pa yan , na only who take liquor knows
towo ba wole , oloun you go dance like liquorose
who been nor like you before go start de call you boss
saying you’re the most goated among all other goats (HAHAHAHA)
if you go hate who God loves , your own dan finish
aye e baje , incase you didn’t get the top pidgin
they dont love us , they need us so they act accordingly
i never finish saying me mind , so why y’all applauding me
making money was the most importanta
to the gang , pray for directions make you nor just de burn data
closer to God , far away from the gods to avoid banter
for small enjoyment make you nor lay down your life as collateral
(Back when we de crave for yam n egg ,na yam n garden egg oh
So instead make I carry shoulder guy , id rather carry head
Or shey na things wey my eyes see wey make eyes red oh
No happiness for blood , or una see say i Mellow)
Written by: Samuel Olanrewaju
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...