album cover
Savior
9
World
Savior was released on April 10, 2025 by DejiGreen as a part of the album Savior - Single
album cover
Release DateApril 10, 2025
LabelDejiGreen
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

PERFORMING ARTISTS
DejiGreen
DejiGreen
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ayodeji Farouq Animashaun
Ayodeji Farouq Animashaun
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Ayodeji Farouq Animashaun
Ayodeji Farouq Animashaun
Producer

Lyrics

I'm just a dreamer man
Call me Joseph
I remember
When music no sell
I dey lock myself
Inside my cell
I've been fighting
To comot my shell
Been hell of a week
One of a kind
I'm feeling drained
I'm feeling strange
Pressure ma pa mi o
Oh my, oh
When shall I see my home
When shall I get my own
When shall I sit on my throne
Oh my, oh
When shall I see my home
When shall I get my own
When shall I sit on my throne
Tell you many things
Are you getting me?
Come against
Every principality
All my sins
Mo toro idariji
Make this things
No affect my sanity
For my heart o
I be actor
Dem be vexing me
No react o
While you hate me
I play my part o
No reversing
Who God don bless o
O, savior
Who gone save-er
O, savior
Who gon save-er
My, savior
Who gone save-er
O, savior
Who gon save-er
O jo ro mi, jo mi
Back when I was a zombie
That time nobody know me
Omo I see wen, I see wen
Right now
I don dey jolly
My songs
DJs are playing
My cup
Is overflowing
Omo I stand well, I stand well ah-ah
No be by power
But na by grace
Won kan fe mo
Ibi ta ba de
E le pa ina
Omo ori ade
I remember
Back on the highway
When life show me
Many hard way
Anyhow omo
Na him I dey
Mama said
Wake up, stop sleeping
Better look sharp boy
No dulling
Oh my, oh
When shall I see my home
When shall I get my own
When shall I sit on my throne
Oh my, oh
When shall I see my home
When shall I get my own
When shall I sit on my throne
Tell you many things
Are you getting me?
Come against
Every principality
All my sins
Mo toro idariji
Make this things
No affect my sanity
For my heart o
I be actor
Dem be vexing me
No react o
While you hate me
I play my part o
No reversing
Who God don bless o
O, savior
Who gone save-er
O, savior
Who gon save-er
My, savior
Who gone save-er
O, savior
Who gon save-er
Water, water
Pouring from my eye
Mama, mama
Shey I no try?
Let them adore
All the hard work
Written by: Ayodeji Farouq Animashaun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...