album cover
Shito
1,494
Worldwide
Shito was released on June 20, 2024 by Peedaking as a part of the album Shito - Single
album cover
Release DateJune 20, 2024
LabelPeedaking
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

PERFORMING ARTISTS
Peedaking
Peedaking
Performer
T9
T9
12-String Acoustic Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Precious Sunday Johnson
Precious Sunday Johnson
Songwriter

Lyrics

Girly one Dey
Another Kele dey for back wey kpe
Omo d money e too choke men Dey
Na only dollar wey my men Dey spray
All of my guys dem bad
Na we go carry all the kele tonight
I need the one wey her baka dey bounce
So as I Dey jam e be tatata
No wan leave me
Kalabari girl she no one leave me
She say my money long e no Dey finish
And I Dey give her vibes she Dey miss since
Wey My Aza manney
Wire another aza for my accounty
Say Na kele wey get yansh go chop my money
Body Dey too bad e Dey tempt me
SHITOR OH SHITOR
DARLING OH DARLING
SHITOR OH SHITOR
DARLING OH DARLING
SHITOR OH SHITOR
DARLING OH DARLING
SHITOR OH SHITOR
DARLING OH DARLING
Another day for another man barni
Kele wey too bad I go carry go
Me I no go mind if I boyfriend Dey o oh no no no
Make u no dull when u see me coming o
Me I Dey too bad I am foreign
U no go fit find me for ur country
Somebody call 911
The way she working upon this my body I swear she wan murder man eh
Somebody call 911
Me I go knack her from night till the morning I swear she go come 10 times eh
SHITOR OH SHITOR
DARLING OH DARLING
SHITOR OH SHITOR
DARLING OH DARLING
SHITOR OH SHITOR
DARLING OH DARLING
SHITOR OH SHITOR
DARLING OH DARLING
Written by: Precious Sunday Johnson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...