Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Peevizy
Peevizy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Shadare Victor Oladele
Shadare Victor Oladele
Songwriter

Lyrics

Maximus
Omo baba Shadare oloun!
Yeba uh yeba ah
I am billirano
Say oya Wait!
Hope you dey try to appreciate?
Them think say we bath soap but nah grace
Only me dey when sapa dey
Make dem no put me for shame
Mind my business and I dey on my lane
Awon tan binu gan make dem craze
You Sabi person no mean say make you wait
Ye!! See many opportunities
Who wan dey gum body for who?
Onikaluku just dey find money
All I want is peace of mind
And e go come
E go come
Owo jaburata ninu poly bag
Dem go call me oga boss
Oga boss
Ani ki omo tan so malo sha
Ki omo tan so ma lo sha ah
You know me say I gats do my thing my way
I gats hustle find my way
Kin le ni ile ni Malay
As you dey read I hope say you dey chase
Make you gbowo nla wole
Make you Shana nla wole
L'ola kunfayakun moshi ma mayokun
Very soon moshi ma para shoot
Is there a thing wey my God cannot do?
Oun gan Mr talk and do
El morijah ah!
Aanu mori gba ah!
This one no be ah
This one no be alfa
Ya lateef allah ah!
Wan dayanmo
Mowo Daya si orun
Mowo dayanmond (Diamond)
As a sure boy modé salamo
Motepa mo hustle me mo Dey kanramo
Owo wole wa that's kaluba
Ade wale mi maa deh daa Ayuba
And men don high on sativa
Lola satiramoni ah ma la ibi jaa
Ki emi sha ma fo loke
Things never sweet olorun loye
Hustle 247 call on God moun ke
Call on God moun keh ayyy ayyy
See many opportunities
Who wan dey gum body for who?
Onikaluku just dey find money
All I want is peace of mind
And e go come
E go come
Owo jaburata ninu poly bag
Dem go call me oga boss
Oga boss
Ani ki omo tan so malo sha
Ki omo tan so ma lo sha ah
You know me say I gats do my thing my way
I gats hustle find my way
Kinle ni ile ni Maley
As you read I hope say you dey chase?
Make you Gbowo nla wole
Make you shana nla wole
L'ola kunfayakun moshi ma mayokun
Very soon moshi ma para shoot
Is there a thing wey my God cannot do?
Oun gan Mr talk and do
El morijah ah
Aanu mori gba
This one no be ah
This one no be alfa
Ya lateef allah ah!
Ki emi sha ma fo loke
Things never sweet olorun loye
Hustle 247 call on God moun ke
Call on God moun keh ayyy
El morijah ah
Aanu mori gba ah
This one no be ah
This one no be alfa
Ya lateef allah ah!
Ya lateef Allah!
Written by: Shadare Victor Oladele
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...