album cover
Concentrate
15,434
Worldwide
Concentrate was released on May 14, 2021 by RUN as a part of the album Love or the Word (EP)
album cover
Release DateMay 14, 2021
LabelRUN
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jaywillz
Jaywillz
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chinonso Emmanuel Ome
Chinonso Emmanuel Ome
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Shuga Vybz
Shuga Vybz
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Man need to concentrate
Cos the one wey I get I swear is not enough for me
This kind thing fit make a man craze o
Hustle from morning till night yet is not enough for me
[Verse 2]
Iʼve been trying just to focus
Iʼve been living on a low cost
ʼCause man no get strenght for gee plus
I carry my own like Jesus
Carry your cross
Man don been climb bus
If you get sense no de make noise
Did all the things that I could
I donʼt think I need to prove it o
[Verse 3]
So I just want to dey my own
I no want wahala, no give me palava
I just want to dey my own
I no want wahala, no give me palava
[Verse 4]
Wetin man never see
Where man never go?, I don go Okokomaiko
I don see many men go
[Verse 5]
Inside life kole yewon
Give them all kole yowon
Life is a mathematics
Solve your own jagbadantis
[Verse 6]
Iʼve been trying just to focus
Iʼve been living on a low cost
ʼCause man no get strenght for gee plus
I carry my own like Jesus
Carry your cross
Man don been climb bus
If you get sense no de make noise
Did all the things that I could
I donʼt think I need to prove it o
[Verse 7]
So I just want to dey my own o
I no want wahala, no give me palava
So I just want to dey my own o
I no want wahala, no give me palava
[Verse 8]
So I just want to dey my own o
I no want wahala, no give me palava
So I just want to dey my own o
I no want wahala, no give me palava
Written by: Chinonso Emmanuel Ome, Godwin Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...