album cover
Cry
1
Music
Cry was released on May 1, 2025 by Lord Smarty as a part of the album Iq - EP
album cover
AlbumIq - EP
Release DateMay 1, 2025
LabelLord Smarty
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM73

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lord Smarty
Lord Smarty
Chorus Director
COMPOSITION & LYRICS
Lord Smarty
Lord Smarty
Songwriter

Lyrics

The pressure wey the bad man Dey fight, depression make brother man no fine, Brother see this paper chasing E go take you time to make
But no reason am So many things we Dey pass through, the things we gats do, No one to talk to, No one to cuddle, Oh e Dey stress me mentally
Abi make I cool off
Abi make I give up?
Abi make I drink up
Abi make I sleep off
All this things just Dey make me..me wan cry
Abi make I cool off
Abi make I give up?
Abi make I drink up
Abi make I sleep off
All this things just Dey make me..me wan cry
Nwanne uwa adiro fair Uwa bu a very dark man
Wetin u wan get Others Dey waste am pass and nobody wan care if you sh*t for pampers o
Why? Heartbreak wey we pass through No one to cuddle so we Dey settle for less to handle Oh e Dey make me wan cry
Abi make I cool off Abi make I give up?
Abi make I drink up
Abi make I sleep off
All this things just Dey make me..me wan cry
Abi make I cool off
Abi make I give up?
Abi make I drink up
Abi make I sleep off
All this things just Dey make me..me wan cry
Nwanne listen, Life is a lesson and life it’s not fair This life is a very dark man nwanne
So we gatta keep pushing And don’t play else you will learn it it the hard way
Motivate yourself
Abi make I cool off
Abi make I give up?
Abi make I drink up
Abi make I sleep off
Abi make I cool off
Abi make I give up?
Abi make I drink up
Abi make I sleep off
Written by: Lord Smarty
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...