album cover
Pov
1,263
Music
Pov was released on May 31, 2025 by WF as a part of the album Pov - Single
album cover
Release DateMay 31, 2025
LabelWF
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jheri
Jheri
Harmony Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Echefu Jeremiah Chukwuebuka
Echefu Jeremiah Chukwuebuka
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
CY Tunez
CY Tunez
Producer

Lyrics

[Verse 1]
I no dey worry about my past
I no dey reason about tomorrow
I want to enjoy this moment
And if I take my canna, you go know
Whiskey, whiskey
Them go dey tell me say my life, is so risky
I no dey think about my future, it's so risky
But if I ask for support, you go take run
Chale
[Verse 2]
Wetin dey worry you no dey worry me
Wetin dey bother e no bother me
I want to flex, my ****
I want to chop life, ****
Who get am pass e no bother me
Who sabi pass e no bother me
Want to feel like Adenuga
Want to feel like money, no be problem
[Verse 3]
Oh, oh, oh, oh, oh
Oh, oh, oh, oh, oh
Call my dealer
Give me one liquor, ahh
I want to flex my ****
I no fit force life ****
Omengbeoji ka onye oshi mma
[Verse 4]
Life dey choke, you better mention
Relationship can not turn me to puppet
Want to dey like azuanuka
Wetin dey worry you no dey worry me
Wetin dey bother no they bother me
I want to flex, my ****
I want to chop life, ****
Who get am pass no bother me
Who sabi pass e no bother me
Want to feel like Adenuga
Want to feel like money, no be problem
[Verse 5]
Oh, oh, oh, oh, oh
Oh, oh, oh, oh, oh
And it's a one life, so no pressure
It's a real life, I no fit to fuck up
I cannot do pass myself, it's my own life, so no pressure
I no fit force life ****
Omengbeoji mm ka onye oshi mma
Life dey choke, you better mention
Written by: Echefu Jeremiah Chukwuebuka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...