Credits
PERFORMING ARTISTS
Churemi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Josephine Churemi Otiko
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
FIDEL E. William
Producer
Lyrics
Mmmmmhmm oh na na na na na na
When you enter for the space e yo
You go see how d people dem dey crase e yo
Mmmhm
No dey follow dem dey run dey run dey run
Ds life in a haste e yo
Yeah
You are running different race e yo
Jejely remain for your lane e yo
Ehh
A girlie, man, hmmm make e you no forget e your place e yo
Eh
Say na water b d strategy
Say na water wey dey high person
Say na water b my currency
Na water wey dey run my ways
Say na water eh
Everybody say
Say na water b d strategy
Say na water wey dey high person
Say na water b my currency
Na water wey dey run my ways
Everybody in the building say
Who sabi swim water?
I sabi swim, swim water
Water carry me….e dey go
Who sabi swim water?
I sabi swim, swim water
Water carry me….e dey go
Water eh
Water carry me dey go
Run am run am
Water carry me dey go
Eh
Water eh
Water carry me dey go
Carry dey go
Water carry me dey go
Teach me
Show me
Help me
Guide me
Carry me dey go
Carry me dey go
Water carry me dey go
On and on e yo
Carry me dey go
I say
Say na water b d strategy
Say na water wey dey high person
Say na water b my currency
Na water wey dey run my ways
Say na water eh
Everybody say
Say na water b d strategy
Say na water wey dey high person
Say na water b my currency
Na water wey dey run my ways
Say na water eh
Everybody say
Who sabi swim water?
I sabi swim, swim water
Water carry me….e dey go
Who sabi swim water?
I sabi swim, swim water
Water carry me….e dey go
Water eh
Water carry me dey go
Carry dey go
Water carry me dey go
Eh
Water eh
Water carry me dey go
Carry dey go
Water carry me dey go
Water eh
Water carry me dey go
Carry dey go
Water carry me dey go
Eh
Water eh
Water carry me dey go
Carry dey go
Water carry me dey go
Be my strategy
Be my currency
Make you come high person
Water eh
Water eh
Water carry me dey go
Say
Who sabi swim water?
I sabi swim, swim water
Water carry me….e dey go
Who sabi swim water?
I sabi swim, swim water
Water carry me….e dey go
Written by: Josephine Churemi Otiko