album cover
PARA
2
Afro-Beat
PARA was released on April 16, 2025 by MBR RECORD as a part of the album PARA - Single
album cover
Release DateApril 16, 2025
LabelMBR RECORD
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
PTD
PTD
Organ
COMPOSITION & LYRICS
babatunde Oluwaseyi
babatunde Oluwaseyi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
PTD
PTD
Assistant Producer

Lyrics

Eeeh
Yee yeah
Oluwaseyi ye
Mo ti tun de
Omo babatunde
Sha lele yi
London money
Dey come my wayy
Eee ye
Nobody badder pass me
Nobody badder pass me
Nobody para pass me
Nobody para pass me
Abuja ka ra cash
If you see how dem
Dey watch my car
If you see every time
We dem be dem boss
Boss
Nobody step on my ten toes
Keep it on the rolli
Roli
Omo say ogbona feli
Feli
Do my my thing
you know I dey go
I no dey fa wahala Jo
Omo je'aja Jo yeee
Kuro n be Kajo
Lola Jo yea
I'm doing my thing
Give me Hennessy
You wanna pop on Martin
Yeee
See Man na bro coach
Awon girls ti ba fun
Won je bi coach
Otimo pe Omo man
No dey la roachy
Omo I dey keep
On my ten toes
Mi hustle Omo
Mo de kore de
Omo babatunde mo ti
Gbo rin dey yeaaaa
Akorede de e
Even dem dey pray
Say I make I fall
God dey my back
Wo me I no go foh!
Hay
Nobody para pass me
Nobody para pass me
Nobody badder pass me
Nobody badder pass me
Abuja ka ra cash
Abuja ka ra cash
If you see the girl doll
If you seen it all ……
On ten toes
Living everyday been
On my ten toes Ten toe
Ten tower
She wanna come closer
Kileleyi Kileleyi
City all
Im signing all round
Wetin e sup
I dunno Me all about
Efun mi ni saki
Pelu roundabout
All the girls say na me
Dey discuss about
My music dey
Burst the waist
my music dey
Burst throwaway
Yeee Kileleyi
You carry body
forget sorrow Omo wan bi
Omo no dey think
Dey think oo yeaa
She wanna come close
She wanna come closer yeah
Ten tower yea
Omo babatunde
Sha lele yi
Oluwaseyi ye
Mo ti tun de
Omo babatunde sha lele yi
London money
Dey come my way eee
Ye
Nobody bada pass me
Nobody para pass mi
Yeye Yeye yeah
Written by: babatunde Oluwaseyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...