album cover
Udo
2
Music
Udo was released on April 12, 2025 by Samflow Music as a part of the album Uche
album cover
AlbumUche
Release DateApril 12, 2025
LabelSamflow Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

PERFORMING ARTISTS
Samflow
Samflow
Rhythm Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Samuel Uchechukwu Ndubuisi
Samuel Uchechukwu Ndubuisi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Samflow
Samflow
Producer

Lyrics

What would you like for today?
For the who day?
Yes
I'd like some peace and quiets
Ah ah ah
Ah ah ah ah ah
Udo, udo, udo
Nye m udo
Udo ka m choro
All I want is peace
Udo, udo, udo (udo oh oh)
Nye m udo (udo oh)
Udo ka m choro
Ah ah ah ah
Wetin I gain for this life if I no get peace
Anything wey go bother me
Keep am no give me please
I just want to be like this
Chop my money quietly
Sipping on my Hennessy
As long as I'm happy
Udo, udo, udo
Nye m udo
Udo ka m choro
All I want is peace
Udo, udo, udo (udo oh oh)
Nye m udo (udo oh)
Udo ka m choro
Ah ah ah ah
Anywhere I find peace o
Na there I go dey at ease o
Anywhere I find peace o
Na there I go spread bedsheet o
Anywhere I find peace o
Na there I go dey at ease o
Anywhere I find peace o
Na there I go spread bedsheet o
Udo, udo, udo
Nye m udo
Udo ka m choro
Udo, udo, udo
Nye m udo
Udo ka m choro
Written by: Samuel Uchechukwu Ndubuisi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...