Credits

PERFORMING ARTISTS
Usmanial Vibez
Usmanial Vibez
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Usman imole
Usman imole
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Losmix
Losmix
Producer
Showlex
Showlex
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Your own congratulations no go pass this year too
Base on believe o ma set
Who don broke go still rich na who die no go wake up
Hope say you never lose hope
E hard today no mean say he no go soft tomorrow
[Verse 2]
Nothing concern family in this matter
Wetin family dey wait for na your RIP so no go loose guard
God abeg anywhere wahala dey no carry me go there
Give me money and peace of mind
[Verse 3]
Where una dey bomb which VPN una dey use
Make una carry me reach there I don too suffer
Man don dey go astray make man no later post man RIP o
Ọmọ I don pray tire today where my own time go come
God I don tired
[Verse 4]
You fit dey active make you still dey face sapa for here life no balance too
If you don't love me, don't love me I love myself
Na why me I dey carry my cross
See space wey una give me because I no guide
No be so life be o my bro
God send helper to me mummy is getting old and I never make am
[Verse 5]
Make I just follow the sweet client go
I don leave the sweet girl for una
Love matter no be for here na money me I dey find
Nothing go do who shenk you stand up and fight for yourself my bro
[Verse 6]
Make all this risk ṣa no turn to candle night
Cause mummy is waiting for my pay day
Person wey trek today fit later trek tomorrow cause Benz no be 10k
Don't look down on yourself you can still rise again my bro
[Verse 7]
Stubbornness without working hard my bro is foolishness
Bro no deceive yourself
Facebook kill 2go
Xender kill Bluetooth
IPhone kill Blackberry
Ṣa no go loose guard for street make your n***a no go kill you
[Verse 8]
If you life post a guy with a Benz
If your destiny helper is to marry bike man you can't escape it
Nobody is your brother if you are not winning
Wetin man dey face now to give up self go dey hard
I keep taking the risk so I can win more
No matter where you go remember the road that'll lead you home back bro no forget
[Verse 9]
No be say we no dey try
But without money no evidence
Try to hustle hard and make mama proud
Take the risk and use your brain
Nobody go dey for anybody na you go carry your cross
God dey
Written by: Usman imole
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...