Credits
PERFORMING ARTISTS
Dredi
Performer
Favor Chimeze
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Favor Chimeze
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Jason Sholabomi
Producer
Favor Chimeze
Producer
Destiny Sullivan Ehizojie
Producer
Lyrics
Wayo wayo wayo
Wayo wayo wayo
Wayo wayo wayo
Being alone tell myself say nobody be my own
Me i no want make nobody Dey see me now
I understand say my heart Dey a place of e own
Me i don't want to be open to the underworld
But if I talk make nobody see me one kind
Tell everybody say i don try
This time see dem fit believe am
This shit na wetin I Dey sing now
Me I want a new life
Man I tell you everything I see na fake life
Me and me and you
Me and me and you Dey
(Me I no fit calm down)
Cry me a river (see)
Me I no care about you
If you like say you dey die see
Me I no care about you
All about me myself and I
Me I no care about you
E no matter if I get money
Me I no care about you
Me I no care about you you you you (wayo wayo wayo)
Me I no care about you (wayo wayo wayo)
Me I no care about you (wayo wayo wayo)
Me I no care about you (wayo wayo wayo)
(Me I no care about you)
See the people don do me strong ting
Even family just Dey turn me turn me
Even as my enemy just Dey laugh me
Everybody coming to see if I'm dying
They be telli me telli me tell me that
Telli me telli me say I no go ever lack
If I give them
Tell them say I no go even lack
Whether or not I tell em say I no dey give them (give dem)
People always tell me that I need them (Mmhhmmm)
Me I just delete them (mmhm mmmHmm)
I no dey even see them (mmhmm hmm hmm)
Me I no need them (yeah)
Cry me a river see
Me I no care about you
If you like say you dey die see
Me I no care about you
All about me myself and I
Me I no care about you
E no matter if I get money
Me I no care about you
You can cry me a river see
Me I no care about you
If you like say you dey die see
Me I no care bout you
All about me myself and I
Me I no care about you
E no matter if I get money
Me I no care about you
Ou ou ou ou ou
Wayo wayo wayo
Wayo wayo wayo
Wayo wayo wayo
Written by: Chimeze Chinonso Favor

