album cover
Hold Me
5
Afro-Beat
Hold Me was released on April 25, 2025 by Anonymous Sound INC. as a part of the album Hold Me - Single
album cover
Release DateApril 25, 2025
LabelAnonymous Sound INC.
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Credits

PERFORMING ARTISTS
Inieselamini Sogo
Inieselamini Sogo
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Inieselamini Sogo
Inieselamini Sogo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
O'neilz
O'neilz
Producer

Lyrics

No be small thing
Gbedu don Dey drop since
I just Dey carry overdose things
Make una hold me
No be small thing
My Kele don Dey notice
I just Dey carry overdose things
Make una hold me
Before I go down
Anxiety don Dey turn
Man brother
Before I carry voltage
Do wetin you no like
If I no kpo, tell me
How I won survive
Make una hold me
Before I go down
Make una hold me
Make I no go run mad
Make una hold me
Before I go down
Make una hold me
Make I no go run mad
Eh plantey plantey
Oh my baby just dey
Give me that kind feelings
I just dey smoke
Since morning
So many things for life
Wey won shake my brain
Hold me down
Make I no go do you like dat
Hold me down
Make I no go do you bad
Hold me
Hold me oh
Hold me
Hold me oh
This your body
Dey killi me o
Baby girl you're
Bigger than them
Hold me
Hold me ai
Make I no go do something oh ai oh
Hold me oh ai
Make I no go do something oh
Oroma o oroma o
Girlie this your body e too confirm o
Oroma o oroma o
Girlie this your body e too confirm o
Oroma o oroma o
Girlie this your body e too confirm o
Oroma o oroma o
Girlie this your body e too confirm o
Jeje o
I say do me Je
I say do me Je oh
Jeje Jeje o
Omoge do me Jeje Jeje o
Omoge do me Jeje Jeje o
Do me Jeje Jeje o
Do me Jeje Jeje o
Do me Jeje Jeje o
NO be small thing
Gbedu don Dey drop since
I just Dey carry overdose things
Make una hold me
No be small thing
My Kele don Dey notice
I just Dey carry overdose things
Oneilz on da track
Written by: Inieselamini Sogo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...