album cover
Lekki
90
Afro-Beat
Lekki was released on June 2, 2022 by Dreyz Records,Distributed by 65nation as a part of the album Loverboy - EP
album cover
Release DateJune 2, 2022
LabelDreyz Records,Distributed by 65nation
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
John Dreyz
John Dreyz
Piano
COMPOSITION & LYRICS
John Ogugua Nwachukwu
John Ogugua Nwachukwu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
John Dreyz
John Dreyz
Producer

Lyrics

Docside Theatres
Wetin dey her back o, na over load
E be like trailer wey block e road
Coca cola shape, o omo e choke, oh (o cho-choke oh)
She dey make me loose control
This one woke o no be joke
She cause wahala and she knows (oh no, no)
She be the baddest girl I've seen
Body sweet like cake icing
Her body hot, so enticing
She be the baddest girl I've seen
Body sweet like cake icing
Her body hot, so enticing
I jam this girl for Lekki
I jam this girl for Lekki o
Close to Admiralty ('ralty-'ralty)
Today I'm feeling lucky o (lucky, lucky)
She make me kolo
She do me like juju
She do me like juju
Na who born this fine girl?
Who born this sexy girl?
I follow her anywhere (oh no)
Na who born this fine girl?
Who born this sexy girl?
I follow her anywhere
She be the baddest girl I've seen
Her body sweet like cake icing
Her body hot, so enticing
I jam this girl for Lekki
I jam this girl for Lekki o
Close to Admiralty ('ralty-'ralty)
Today I'm feeling lucky o (lucky, lucky)
Omoge make we jojo, make we jojo, make we jo jones
Omoge make we jojo, meke we gbedu, make we jo jones
Omoge make we gbedu, make we dey do, make we gbedu jus
Omoge make we gbejo, make we gbejo, make we dey do, ose
Omoge make we jojo, make we no-no, make we no-no-no
Omoge make we jo-jo
Written by: John Ogugua Nwachukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...