album cover
Shawarma
16
Afro-Beat
Shawarma was released on September 6, 2024 by Mygengmuzic as a part of the album Shawarma - Single
album cover
Release DateSeptember 6, 2024
LabelMygengmuzic
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

PERFORMING ARTISTS
Free Willi
Free Willi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Francis Jr Williamson
Francis Jr Williamson
Lyrics, Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Free Willi
Free Willi
Producer

Lyrics

I don’t want wahala
Fine girl talk she no want fufu she want chop shawarma
Everything u want fo this life wey sweet no dey come for mahala
If I give u everything u ask for baby u go chop this hammer
Make I tell u something
Me I get bola
This no be belly button
Make I tell u something
Yeah
Me I no want to much woman I want plenty money
Uhh uhh
Bad girl talk say her name na Rihanna
She no sabe be talk well she come from Rwanda
Me I sabi fight I dey watch konfu panda
U no even know me y u talk say I be bad guy
Fast and furious she no fear death she a rider
New car new whip she wanna shop at lui
Ratatouille
Money short
uwi
Me I no go starve think it’s time make we end am
I don’t want wahala
Fine girl talk she no want fufu she want chop shawarma
Everything u want fo this life wey sweet no dey come for mahala
If I give u everything u ask for baby u go chop this hammer
Yeah
Make I tell u something
Me I get bola
This no be belly button
Woah oh
Make I tell u something
Yeah
Me I no want to much woman I want plenty money
Woah oh
Written by: Francis Jr Williamson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...