album cover
Uselu
1
Afro-Beat
Uselu was released on October 17, 2024 by MUNCHOLIZATION as a part of the album Omozoya
album cover
AlbumOmozoya
Release DateOctober 17, 2024
LabelMUNCHOLIZATION
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Muncho Lee
Muncho Lee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Henry Micah
Henry Micah
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
StwongBoy
StwongBoy
Producer

Lyrics

Hunger dey ooo. Abegi make u doo something
Hunger dey for the country
Ohh ohhh makalawena
Normaly normally normally normally
I dey feel am
Normal visa. Normally, i go like to be who i want oo
Everything wey i do, wey you see E don tay I don see am for dream
land
So many calamities. Eh
For naija, no be new thing
We gats to turn the table
Wey dem my country people Eh
Holy santa eh
Somebody save us
We gats to turn the table
Before we turn disable Ahhn
Uselu Uselu
Oga ikelebe, yahoo
Plenty news for your matter
Hunn Oganranya wey kala oselu
You dey do. You dey do
Buh we see nothing wey you do
Until people reacty. Dis your matter
You kala. Uselu
Uselu. Uselu
Uselu. Uselu Who say
Lead us, make u come give us the ginger
Wey e go make us. Stop to dey shiver
Country is bleeding. Nothings funny
People crying. People hungry
What would it take. If you listen
Nobody likes to be suffering
No be everybody wey go get
But o lord ah. Me I want to gettt passy billy ahh, And i wanta lot of money coming make e no delay
If i see that root of ail evil, i go sharpaly comot am
Go plant am
Written by: Henry Micah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...