album cover
Conspire
492
Hip-Hop/Rap
Conspire was released on May 5, 2025 by Blahq Ice as a part of the album Conspire - Single
album cover
Release DateMay 5, 2025
LabelBlahq Ice
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM90

Credits

PERFORMING ARTISTS
Blahq Ice
Blahq Ice
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Joseph Jeremiah
Joseph Jeremiah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jimsoundz
Jimsoundz
Producer

Lyrics

They wan catch me they go run tire
The street boy rugged e dey burn fire
I see them all them dey conspire
They wan bite me them be vampire
The street boy rugged e dey burn fire
I see them all them de conspire
Oluwa bless our hustle
E don tey wey the boys de struggle
Everyday them dey rise them dey fumble
Make the blessings de come double double
Oluwa bless our hustle oo
E don tey wey the boys de struggle oo
Everyday them dey rise them dey fumble oo
Make the blessings de come double double oo
Lyrics are hard as fuck, my homies call me alien
Rise of the Beast,yeah bro you can call me damien
My thoughts are very far,I no dey reason near near
Jehovah dey my back na wetin make I no dey fear men
Meaningful rhymes,assassinating instrumentals
The journey of life,e don tey wey men dey treck am
I get kala for bag shey you like make I for test am
We no find problem but if e come we no dey reject am
Ice u be lowkey preacher,ur music na ur message
U talk is filled with wisdom,like person wey de old age
These **** wan de form boss be like una don de grow tail
If u ain't talking money then my **** there's no space
The throne belongs to me,besides me there is no king
U de envy my success and u don't know what the oath is
I happy or I sad e de hard people to notice
Me and my gees de Downtown we just de there de blow trees
I'm facing my life and my fears all on my own
And I'm cleaning my hands and my tears all on my own
And I'm okay I'm good I'll be fine all on my own
If u dey check on me to ask for my help, nor come my zone
Na money man dey my find ur doings no
Dey bother
We no be the same father so **** no dey brother me
U dey call me blood buh na u wan see my blood
U just want make me dey serve u na u wan be my God
Forget the smile, forget the greetings I no say u no like me
Talk rubbish for my back, for my front u go dey hype me
Talk anything u wan talk na u wey get ur mind
Think anything u wan think na u wey get ur mind
Na my hustle I de face and my make my blessings no go passs me by
If we no de chat again emeka no de ask me why
U no fit ever kill me unless jehovah let me die
U no fit be the champion,e come be like u be arsenal
They wan catch me they go run tire
The street boy rugged e dey burn fire
I see them all them dey conspire
They wan bite me them be vampire
The street boy rugged e dey burn fire
I see them all them de conspire
Oluwa bless our hustle
E don tey wey the boys de struggle
Everyday them dey rise them dey fumble
Make the blessings de come double double
Oluwa bless our hustle oo
E don tey wey the boys de struggle oo
Everyday them dey rise them dey fumble oo
Make the blessings de come double double oo
I no be mai suya but i don roast my liver
Mumcy pray for ur boy tell jehovah to deliver
When Giver broke who dey laugh,Na receiver
I go bounce back,and dis time I'll be bigger
Depression caught me at a young age nai make the boy the kpoli
Leave the judgement for God las las no body holy
I know say you no like me Walahi nobody told me
The loud na for the pain,junior pass me the molly
Written by: Joseph Jeremiah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...