album cover
Again
album cover
Again was released on May 23, 2025 by 3228775 Records DK2 as a part of the album Talk of Town - EP
May 23, 2025
Label3228775 Records DK2
LanguageEnglish
BPM101
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Bad man dey here so
Gass dey here so
UP!
Ye
One day money go come
One day money come e no go back
Inside inner life we no jonz am
Wetin eyes don see for this Kodak yo
Ebele we taking over
Currency just dey lie for my sofa
And e happen on Thursday na throwback
C'est fi ni na to turn casanova yeah
Kele make I see some body
Know say you get somebody
Wey fit kpai for your matter
Kele na sweet saccharine
Say she won gimme sharpaly
She say he no go kana
See your face show and shoe looking shiny
From your waist down girl o fe pami
The way you whine e dey high me like pami
Omo walahi
Say make I nice like gongo aso don dey do me again
Say make we ball like 94 don dey do me again
Counting my blessings na one by one don dey do me again
Don dey do me again o
Don dey do me again
Make thunder fire sapa
Na me dey boom shaka
Fa ka na cho'm acho
Okwi ma fa ka na yo'm ayo
Is it real biko tuo'm mbo
Life na DJ fiki turn by turn
Remember I dey wonder when my turn go come
Dey no get the answer
Me no thread softly
**** like me want to gbe money
Can't stop me I hustle day by day
Dey suffer and grind e go pay one day
E dey sweet when you taste the money
See my life is a testimony
You deserve to dey spend the money
And I get melody
Spiritual thing wey dey sup more than eyes can see
Say make I nice like gongo aso don dey do me again
Say make we ball like 94 don dey do me again
Counting my blessings na one by one don dey do me again
Don dey do me again o
Don dey do me again
Say make I nice like gongo aso don dey do me again
Say make I ball like 94 don dey do me again
Counting my blessings na one by one don dey do me again
Don dey do me again o
UPBLOWN!
Written by: Chinemelum Ikechukwu Nwigwe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...