album cover
Life
62
Afro-Pop
Life was released on June 11, 2021 by 60:22 Music as a part of the album Life - Single
album cover
Release DateJune 11, 2021
Label60:22 Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Festus Bada
Festus Bada
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Festus Bada
Festus Bada
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Festus Bada
Festus Bada
Executive Producer

Lyrics

HMM
Its your boy Yungskid o ahyii
See my brother if you ask me
Ask me about life I go tell you
Me I go tell you wetin I know o
Me I go tell you wetin I know o
See my brother if you ask me
Ask me about life I go tell you
Me I go tell you wetin I know o
Me I go tell you wetin I know o
See This life o!
E no easy
Many people dying for the street
E kan dey be like say na cheating
Make person just Dey pray for himself o
E no easy
Many people dying for the street
E kan dey be like say na cheating
50 50 say this life na dice ooo
Orimolade
Ori
Orimolade
Orimolade
Baba baba jowo so ka le
Orimolade
Ori
Orimolade
Orimolade
Baba baba jowo so ka le
Many many sin wey I don sin
Many many things wey I don do
Many many times wey I run go Yet
Baba still Dey forgive me eh
Me I just Dey dupe blessings come my way
Bad belle people oya far away
Person die today even that one Dey
Na only papa God fit watch your ways
See this life o!
E no easy
Many people dying for the street
E kan dey be like say na cheating
Make person just Dey pray for himself o
E no easy
Many people dying for the street
E kan dey be like say na cheating
50 50 say this life na dice e eh
Orimolade
Ori
Orimolade
Orimolade
Baba baba jowo so ka le
Orimolade
Ori
Orimolade
Orimolade
Baba baba jowo so ka le
Rip Timi berry
Written by: Festus Bada Omotola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...