album cover
Propaganda
428
Music
Propaganda was released on May 15, 2025 by CiDAR Africa as a part of the album Propaganda - Single
album cover
Release DateMay 15, 2025
LabelCiDAR Africa
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM129

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ajé (The Realest)
Ajé (The Realest)
Performer
Bolaoluwatito Johnson Obisanya
Bolaoluwatito Johnson Obisanya
Piano
COMPOSITION & LYRICS
Osegie Emmanuel Akhigbe
Osegie Emmanuel Akhigbe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bolaoluwatito Johnson Obisanya
Bolaoluwatito Johnson Obisanya
Producer

Lyrics

At the mention of thy name
Ajé
Burst my head!!
I don follow boys Dey carry things
No be so I be na hustle take my sanity
For My reality
Relationship na charity
Wetin dey bring respect, they call na vanity
I don lose some friends and family
With everything that’s happening
Nothing still surprise me
Fi cana mi sinu baccy
Smoking till eternity
Power and principalities
Make them tell me as e be
Me wey don high, I no fit vex for you
All the rumors wey you hear na true
Say I be bad guy
Mo se yahoo
mo cash out
Cause everyday I’m outside
See propaganda
I don high, I no fit vex for you
All the rumors wey you hear na true
Say I be bad guy
Mo se yahoo
mo cash out
Cause everyday I’m outside
See propaganda
(PROPAGANDA)
Tell me wetin be this one
Billions mi o ti ri kan
Everyday im fasting
Jeff bezos no religion
Sho tiri
Say no be meme no be skit
If person dey vex for you no be me
Cause na Canada dey give me joy
Me wey don high, I no fit vex for you
All the rumors wey you hear na true
Say I be bad guy
Mo se yahoo
mo cash out
Cause everyday I’m outside
See propaganda
I don high, I no fit vex for you
All the rumors wey you hear na true
Say I be bad guy
Mo se yahoo
mo cash out
Cause everyday I’m outside
See propaganda
Written by: Osegie Emmanuel Akhigbe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...