album cover
Vision
5
Music
Vision was released on May 29, 2025 by Steevane as a part of the album Vision - Single
album cover
Release DateMay 29, 2025
LabelSteevane
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Steevane
Steevane
Lead Vocals
Caleb Fatorisa
Caleb Fatorisa
Saxophone
COMPOSITION & LYRICS
Steven akinola
Steven akinola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
1daland
1daland
Mixing Engineer, Mastering Engineer
UC Skyship
UC Skyship
Producer

Lyrics

I don run out of patience
Show me the plan B
Oh what a foolish statement
Wetin your eye don see
Wo if you never put in hours
If e never suck your blood away
If e never make you kanra
If e never make you farawe
You never see vision o brother
You never see vision o sister
You never see vision o brother
(Open your eye, Laju le, come alive, hmm)
You never see vision o sister
(Open your eye, Laju le, come alive, hmm)
We no Dey care if dem Laugh at us
W’an papa count on us like an abacus
In the dark
In the corner
For the yard
Dem go Dey holler
Steevane you’re doing good o
I see the work you’re putting
No stop o, keep pressing
Very soon I will be investing
So if you never put in hours
If e never suck your blood away
If e never make you kanra
If e never make you farawe
You never see vision o brother
You never see vision o sister
You never see vision o brother
(Open your eye, Laju le, come alive, hmm)
You never see vision o sister
(Open your eye, Laju le, come alive, hmm)
Written by: Steven akinola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...