album cover
Sorry
8
Afro-Beat
Sorry was released on May 31, 2025 by WARLEX as a part of the album Sorry / Colo Mental - Single
album cover
Release DateMay 31, 2025
LabelWARLEX
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
WARLEX
WARLEX
Performer
Baivy
Baivy
Keyboards
COMPOSITION & LYRICS
ADELUSI ADEWOLE
ADELUSI ADEWOLE
Songwriter

Lyrics

Oh oh oh
Eh eh eh
Don
Warlex on this
Hmmm hmmm
Oh my padi
(You fit see me I no carry)
Sometimes I Dey on Sapa
(if you bill me I no guide)
This my lifestyle yii
Awon **** mi
Omo loader ni
Omo teacher mi
Lo ma ginger mi
Tewo nigba mi
O tu ni Cana
I'm sorry I'm not sorry for the bridges that I burnt seh
If you call me i no pick call omo oro mi no go vex sha
Sometimes I go just be calculator ti ko se Ise
Overthinking for my head I'm crashing e wa help oo

(Oh oh oh oh)
(Oh oh oh oh)
(Calculator ti ko se ise)
(Oh oh oh oh)
(Oh oh oh oh)
Orokan Gbemi lokan ni
Have been fighting for money
Have been facing depression is not really really funny
I'm just trying to be fine
(I'm just trying to be fine)
Everyday I'm on my grind
(Everyday I'm on my grind)
Person wey no happy no fit miss person
(No fit no fit miss person)
Girlfriend mi fe fi mi se esin,Mo ya pa ja tan
Ko to di pe ori mi tan
Baba ba mi se oo I no wan dey rahun seh
(I no wan Dey rahun seh)
I'm sorry I'm not sorry for the bridges that I burnt seh
If you call me i no pick call omo oro mi no go vex sha
Sometimes I go just be calculator ti ko se Ise
Overthinking for my head I'm crashing e wa help oo
Ahhhh
Omo hustle lo ko le Ko le gba ope lo
Igbawo lo ma daa ahh ahhh
Hustle 247 Jama-jama-jama
Ki Omo le gba wire
E no really really funny
Waaa,waaa,waaa
Waaa,waaa,waaa
(Everyday I'm on my grind)
Written by: ADELUSI ADEWOLE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...