Credits

PERFORMING ARTISTS
Okikiola Samuel
Okikiola Samuel
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Okikiola Samuel
Okikiola Samuel
Songwriter
Olamiposi Folahan
Olamiposi Folahan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Singerboy
Singerboy
Engineer

Lyrics

Mummy say go vex
Tin ba ti Shey owun to ma muwon sunkun
Awoo
But mummy you no go vex good boy don turn bad
Mon ti Shey yahoo
I dey try to call on one but
who I wanna tell omo na who
Thats why I dey para ni mo fi San Lori bi ti Malu
Friends no be when you call me blood
Ajeh we no be ejeh
If money finish all the love you show no go shele
So I dey wonder if wetin I do bad
I dey really wonder
Why you do me bad
You Dey good for my front and bad for my back
Kinni,oginni
Wey I never buy Lamborghini
No be luck ori ni
Good friends don't turn bad if I'm winning
Asking shorimi…shorimi
You're like this oh really
Oh really
Oh really
Good friends don't turn bad if I'm winning
Ewomo Judas leyin jesu
Olorun manje resu
Ge won bi cable
Na food for my table
Na him I dey find
Plenty thing for my mind
Or make I rewind
No space for my mind
Mo daju pa no time o
I don't fuck with mine o
Jejely simple grind o
No time to whine.
Make I roll my spine
Jumbo or tiny
Make nobody whine me
Can't you see I'm winning
As I dey my grind
No vex if I'm winning
No need to fake it
If you no get my Back
So many men Backbite
Real life shit
Real men don't cap
But nothing bad o
If you wan feel high e
Na Molly dey make my day
Unbothered I'm on my lane
And I no dey farawe
No time to shalaye
Don't pass your lane alaye
Just me and my ewe
Gbese poco odinaka
Make everywhere scatter
Wetin be the matter
You know Fabu na the baba
I be The baba
Kinni,oginni
Wey I never buy Lamborghini
No be luck ori ni
Good friends don't turn bad if I'm winning
Asking shorimi…shorimi
You're like this oh really
Oh really
Oh really
Gbese poco odinaka
Make everywhere scatter
Wetin be the matter
You know Fabu na the baba
I be The baba
Written by: Okikiola Samuel, Olamiposi Folahan
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...