Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ehans Gyan
Ehans Gyan
Rap
Vj Skinny
Vj Skinny
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Peter Luis Onuh
Peter Luis Onuh
Songwriter
martins ehanire
martins ehanire
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Toby Sounds
Toby Sounds
Engineer
Akaigwe Solomon Ebuka
Akaigwe Solomon Ebuka
Executive Producer

Lyrics

And the beauty of the On and Off thing is we get to just chat for a day and then the rest will run away
(Aright ladies and gentlemen)
It's so nice to actually hear from you all
(Na me be VJ Skinny that Israelite wey dy always form jew)
But maybe we just kill it if you like
That's what I like to hear
Who be that man, who be that man abeg
Eh . Who be that man, wey pray to me, say the grace to me
May the grace of our Lord Jesus, make eh dey with me
So many weapons when they form, fight my case for me
Run my race for me
Bless my days for me
Omo e be like you dey sick
Which drug I go administer
Last week your prayer, na why your papa no be minister
Everything is sinister
What is your name?
Omo na Skinny sir
You be think say things go workout because you're Gyming sir
I no say I don't fuck up
Unto say I go love up
Misplaced priority when opportunity pop up
Sha forgive me
Make Sapa no come go treat my fuck up
Na you be point one, oya sanction make I jazz up
Had I know na the last comment of a fool
You go cry
Only Sapa fit to make a whole wet pussy to dey dry
You dey try Sha, Cover her with duvet
I no say that girl na Aisha
I be God nah, Abi this werey don high sha
Omo Jesus no be like Sha
I no fit deny Sha
You a sinner na five & 6, abeg no ask me why Sha
You fit collect money before 12
Make Sapa still go hold you before night Sha
Omo no be lie sha
Omo no be lie sha
See, omo no be lie sha
Omo, the spirit is willing body
But the body is weak
E better make I carry bae, than make I beat my dick
God abeg, Shey you see as all my eyes they red
See us all my guys they para, still dey beg for bread
Quick one Sir!
Give me quick answer
Tell me why I never pop up, and why I never blow sir?
I no know Sir
Real talk you know say na me sing hot
Set my balls for me I beg oh, make I fit try see Pot
Because everything na bless me
You wey dey with blessing
Make I show you mercy, You wey dey with mercy for bed
That girl wey you no dey ever show mercy for bed
If you move, I go get you for leg
Oya give me that your gold, why you get two for neck
Na watin you tell that boy, wey you rob no try to forget
I dey see the yahoo money you dey try to collect
Social media fake life, I no go try to comment
I no go try to defend, because I'm tied to the fence
Then they attack, anytime I try to defend
Uh uh
Shebi you want blow, like dynamite
If you pray enough, maybe I might shower some blessings
If I bless you now no go carry Tems, begin ask her what's the essence of this!
If no be war, what is the essence of peace?
Written by: Peter Luis Onuh, martins ehanire
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...