album cover
Bundle
3
Afro-Beat
Bundle was released on June 19, 2025 by iconic music as a part of the album Jesus Bby - EP
album cover
Release DateJune 19, 2025
Labeliconic music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM199

Credits

PERFORMING ARTISTS
McubeDaviber
McubeDaviber
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Moha Chekube Godwin
Moha Chekube Godwin
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BeatbyBrown
BeatbyBrown
Producer

Lyrics

Your man
Thatta nice
What's on your mind
Talk to the man
Look in my eyes
Don't tell me lies
If you do otherwise I go compromise yah yah
I go compromise yah yah
Many many cap
Many people wish say the love fade away
Some people wish say we no dey again
Long live forever I'm here to stay yah yah
Would you give me some
Would you give me more
Chop my ogede would you give me love
Baby ma lo nogede do me rough
No go do me run yah
Would you give me some
Would you give me more
Chop my ogede would you give me love
Baby ma lo nogede do me rough
No go do me run yah
Whenever I look into your eyes
Wetin I dey see na the future wey dey bright
Baby girl I swear I no go lie na you be the light
Blessing in disguise yeah
Rubber in the room in the bundle
No osho free I go sort u
Want a jimmy choo I go buy two
Take u round the world I surprise you (jahgah)
Would you gimme
Would you give me everything you got in you
Speak to the man girl I'm getting you
Speak to the man girl I'm getting you
Would you gimme some
You dey gimme joy
You dey gimme me
You dey gimme me joy
Ibadi eh hmmm
Ibadi eh hmmm
Ibadi eh hmmm rah
Would you give me some
Would you give me more
Chop my ogede would you give me love
Baby ma lo nogede do me rough
No go do me run yah
Would you give me some
Would you give me more
Chop my ogede would you give me love
Baby ma lo nogede do me rough
No go do me run yah
If the money come you go know
If the money come she go show oh
Mami water take it slow
E be water he dey flow
In all Ramification
She no lazy
Different direction I go crazy
For you baby
Call me daviber ever blazing (jahgah)
Would you gimme
Would you gimme everything you got in you
Speak to the man girl I'm getting you
Speak to the man girl I'm getting you
Would you gimme some
You dey gimme joy
You dey gimme me
You dey gimme me joy
Ibadi eh hmmm
Ibadi eh hmmm
Ibadi eh hmmm rah
Written by: Moha Chekube Godwin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...