album cover
Oh Yahoo
album cover
Oh Yahoo was released on May 15, 2025 by DBY's Empire as a part of the album Wireless Kingdom - EP
ReleasedMay 15, 2025
LabelDBY's Empire
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Oh yahoo
Oh yahoo
Oh yahoo
Oh yahoo
DBY
Oh yahoo
Oh yahoo
Oh yahoo
Oh yahoo
Say
Man no be teacher
Man no be healer
Man no be villain
But man na dealer
Puff and pass na man dey seal am
Steady dey deliver lunch and dinner
Puff am puff am puff am puff am puff am
Puff am down to my liver
Puff am down with my ****
Puff am puff am
Oh my teacher me na dealer
Me na villain
Bad man killer
That my reader don be filter
Prime minister don dey do scam
Puff am puff am puff am puff am puff am
Puff am down to my liver
Puff am down with my ****
Puff am puff am
Oh yahoo
Oh yahoo
Oh yahoo
Oh yahoo
Oh yahoo
Oh yahoo
Oh yahoo
Oh yahoo
Say
Monalisa
Help me stamp my page and visa
Me no get hundred miter
Me won fly like Paul and Peter
Bring my guys and bring my ****
Monalisa help me stamp my visa
Monalisa
Help me stamp my page and visa
Me no get hundred miter
Me won fly like Paul and Peter
Bring my guys and bring my ****
Monalisa help me stamp my visa
Oh yahoo
Oh yahoo
Oh yahoo
Oh yahoo
The blind man shall see
Oh yahoo
Oh yahoo
Oh yahoo
Oh yahoo
Monalisa help me stamp my visa
Written by: Prince dubem

Loading...