album cover
Crime
album cover
Crime was released on May 30, 2025 by 1LaNe Distro as a part of the album Crime - Single
May 30, 2025
Label1LaNe Distro
LanguageEnglish
BPM111
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Baby
Nobody love you like I do
I no go fit to lie for you
No go Dey use me catchy cruise
I really wanna be with you
Tell me Wetin I no fit do
Me no go fit to run from you
Girl you Dey make me hypnotized
I no go fit to leave your side
I no go fit to leave your side
I no go fit to loose guard
Me no go fit to break your heart
Me no go fit to let you down
I no go fit to waste your time
Girl make you no Dey show me pride
I no go fit to lie for you
But I go fit to commit crimes
Just for you
Baby boo
Only you
Commit crime
Just for you
Baby boo
Only you
Hold me for my waist my shoulder
Look me in my eyes my lover
Baby make you draw me closer
I want to feel you all over
So many girls all over
Na only you my lover
Love wey go last forever
Me no go fit surrender
So many times I wonder
Why you go sweet like butter
So many times | ponder
When you go be my lover
Baby
Nobody love you like I do
I no go fit to lie for you
No go Dey use me catchy cruise
I really wanna be with you
Tell me Wetin I no fit do
Me no go fit to run from you
Girl you Dey make me hypnotized
I no go fit to leave your side
I no go fit to leave your side
I no go fit to loose guard
Me no go fit to break your heart
Me no go fit to let you down
I no go fit to waste your time
Girl make you no Dey show me pride
I no go fit to lie for you
But I go fit to commit crime
Just for you
Baby boo
Only you
Commit crime
Just for you
Baby boo
Only you
Bhard
Written by: Okoh Favour Ekenedilichukwu, Okoh Miracle Success, Okoh Wisdom Ezeugo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...