album cover
FEELINGS
12
Afro-Beat
FEELINGS was released on June 13, 2025 by 2025 Goner Music Entertainment as a part of the album FEELINGS - Single
album cover
Release DateJune 13, 2025
Label2025 Goner Music Entertainment
LanguageSpanish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
AceKid
AceKid
Rap
COMPOSITION & LYRICS
AceKid
AceKid
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Six30 Beatz
Six30 Beatz
Producer

Lyrics

Hmmm yeahhhh hunnn hunnn
What you looking for?
When you no dey contest
You been moving looking stressed
Many matters arising
Somebody to cure my loneliness
Woman wey get competence
A royal for highness
Beautiful and confident
Omo you carry my heart away
Baby no go run me craze
Many kele want man colos
Only money me I chase walahi
You be
Ole
Na you dun dey thief my heart again
Hun Ole
Baby no go hurt my feelings
Abeg
Everybody swimming in the lust
Hun hun
I disembark
One man food
Other man poison
No mean say I no want the fun
Only you blow me just like fan
Just your cologne is enough to brag
You indulge me just like that
You just make man fall in love
You carry my heart away
Baby no go run me craze
Many kele want man colos
Only money me I chase walahi
You be
Ole
Na you dun dey thief my heart again
Hun Ole
Baby no go hurt my feelings
Abeg
Hun
Ole
Na you wan dey thief my heart again
Hun Ole
Baby no go hurt my feelings
Abeg
Match up
Let's shower
Your body full akanchawa
Bigi bigi things
Common
Omo to shan kini latest
But love is mainly so essential
I ignored all the I don't care
Wey dey gimme the amnesia
Oh my dear
I see you're the peace
You self you want me
With you I go mingle
Bad days are going now
Follow
Make you follow
I dey follow
Shey you go pull up
Ah hun
You're the one I'm looking for
'Cause bad days are going now
You carry my heart away
Baby no go run me craze
Many kele want man colos
Only money me I chase walahi
You be
Ole
Na you dun dey thief my heart again
Hun Ole
Baby no go hurt my feelings
Abeg
Hun
Ole
Na you wan dey thief my heart again
Hun Ole
Baby no go hurt my feelings
Abeg
Bad Nation
Bad to the Bone, Ace to the World
You feel me!
Written by: AceKid
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...