album cover
life
18
Music
life was released on June 12, 2025 by Divizzion as a part of the album life - Single
album cover
Release DateJune 12, 2025
LabelDivizzion
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
DLZ!
DLZ!
Performer
Twiss Tosin
Twiss Tosin
Performer
HybridTrips
HybridTrips
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Williams Abayol
Williams Abayol
Songwriter
Oluwatosin Omotoyinbo
Oluwatosin Omotoyinbo
Songwriter
Bakare Ololade Michael
Bakare Ololade Michael
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
HybridTrips
HybridTrips
Producer

Lyrics

yeahh DLZ!
ehhh
life
when e sweet, i go shayo, tell you make you no come kill my vibe
when e red, i go jam omah lay till water full my eye
anyhow wey e be, i no fit go down until i die
until i die
(rhythmic incantation)
eh life
when e sweet, i go shayo, tell you make you no come kill my vibe
when e bitter, i go ask baba god wetin come be my crime
wetin i
holy water o
emi mimo
amadioha o
i reach mosque
wetin go dey stress me eh
i sleep off
delilah want to tempt me
i pick e run
(rhythmic incantation)
Now I no dey get time for myself o
Another vibe, another level
Paper chasing chasing
But I never wan dine with the devil
It’s why I’m sipping on coco
It’s why fighting and fighting
Until I’m mimicking blom boom
Till I’m mimicking
Aii
Another round round round round round, make I jogor jogor o,
When life e wowo wor wor wor
I got colour colour o
Aii
Say me I no wan limit o
Just wan get some facility
Brother never casting it o
Better days I can feel it o
Aii
(rhythmic incantation)
eh life
when e sweet, i go shayo, tell you make you no come kill my vibe
when e red, i go jam omah lay till water full my eye
anyhow wey e be, i no fit go down until i die
until i die
(rhythmic incantation)
Written by: Bakare Ololade Michael, Oluwatosin Omotoyinbo, Williams Abayol
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...