Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Litovibes
Litovibes
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Samuel Egbeyon
Samuel Egbeyon
Composer
Ekong Ase Effiom
Ekong Ase Effiom
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Ekongbeat
Ekongbeat
Producer
C-Tea
C-Tea
Mixing Engineer

Lyrics

I never stop I never stop
Dem too dey talk
Dem too dey talk
I remember those times
I dey for church o
To be a man
It is a must o
See I gat to get this money
Cause when I dey suffer e no funny
Mama steady saying prayer for me for me
Shower me your blessings hmm hmm
When I wake I get on my knees and
Pray to God I no see defeat and
Steady grinding give me the cheese and
To the city give me the keys Ooh hoo
When I wake I get on my knees and
Pray to God I no see defeat and
Steady grinding give me the cheese and
To the city give me the keys Ooh hoo
I no carry first position
I just wanna get to the top
I no carry ammunition
Na music I dey do
I no dey rob
I been dey loose my mind
Opportunity is hard to find
E be like say dem don blind or
Na my music wey dem no like
You do me bad
But I never start to speak up Ooh hoo
I no give up
I gat the energy
To keep up
I never stop I never stop
Dem too dey talk
Dem too dey talk
I remember those times
I dey for church o
To be a man
It is a must o
See I gat to get this money
Cause when I dey suffer e no funny
Mama steady saying prayer for me for me
Shower me your blessings hmm hmm
When I wake I get on my knees and
Pray to God I no see defeat and
Steady grinding give me the cheese and
To the city give me the keys Ooh hoo
When I wake I get on my knees and
Pray to God I no see defeat and
Steady grinding give me the cheese and
To the city give me the keys Ooh hoo
I no carry first position
I just wanna get to the top
I no carry ammunition
Na music I dey do
I no dey rob
I been dey loose my mind
Opportunity is hard to find
E be like say dem don blind or
Na my music wey dem no like
You do me bad
But I never start to speak up Ooh hoo
I no give up
I gat the energy
To keep up Ooh hoo
When I wake I get on my knees and
Pray to God I no see defeat and
Steady grinding give me the cheese and
To the city give me the keys Ooh hoo
When I wake I get on my knees and
Pray to God I no see defeat and
Steady grinding give me the cheese and
To the city give me the keys Ooh hoo
When I wake I get on my knees and
Pray to God I no see defeat and
Steady grinding give me the cheese and
To the city give me the keys Ooh hoo
Written by: Ekong Ase Effiom, Samuel Egbeyon
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...