album cover
Pressure
1
Afro-Beat
Pressure was released on May 22, 2025 by 8186245 Records DK as a part of the album Pressure - Single
album cover
Release DateMay 22, 2025
Label8186245 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

PERFORMING ARTISTS
miller
miller
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olamide Emmanuel Olayemi
Olamide Emmanuel Olayemi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wizzylab
Wizzylab
Engineer

Lyrics

Say I been finding my way
I been finding my space
Hustle fit make a man craze but I carry mad grace
And me I dey find Ks and you u dey find your 2k
L'oke L'oke ma so fun anyone
And e dey do me make I teleport
I dan call my guys wey dey gimme joy
We Dey share update and some many more
Wan ni wan wa mi
Say dem wan find
But I hope no be whyning
Say dem wan try me
But wetin concern me
Cause I trust what I'm writing
Wan ni wan wa ni
Say dem wan find me
But I hope no be whyning
Say dem wan try me but wetin concern me
Cause I trust what I'm writing
Pressure, pressure
Man I don't feel no pressure
All the things for my f**king mind I dey think all dey man e need attention
Pressure, pressure
Man I don't feel no pressure
All the things for my f**king mind I dey think all dey man e need attention Pressure
On the same note
Lemme make I chill in my zone
I don't wanna chill with my foes, so I carry my cross
Omo oro make you take pause if you must but omo oro make you no stop
Kilowade
Say my I dey carry my weight
And me I dey follow my ways
I no dey loose guard, baba I am widely awake and I dream while I work cause me I can't afford to sleep
Hear the passion in my melodies
You no get money you dey call police
And I f**k with you baby if you f**k with me
Say my baby if you f**k with this
Wan ni wan wa mi
Say dem wan find me
But I hope no be whyning
say dem wan try me
But wetin concern me
Cause I trust what I'm writing
Pressure, pressure
Man I don't feel no pressure
All the things for my f**king mind I dey think all dey man e need attention
Pressure, pressure
Man I don't feel no pressure
All the things for my f**king mind I dey think all dey man e need attention
Written by: Olamide Emmanuel Olayemi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...