album cover
Applaudise
album cover
Applaudise was released on March 7, 2025 by EeZee Global as a part of the album The Road Best Travelled
March 7, 2025
LabelEeZee Global
BPM103
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

[Verse 1]
Adonai, I no go lie
I no get anybody but You
All my life o, I no see You type
Nobody fit love me like You do
[Verse 2]
The evidence for my life, e too clear to deny
Aka Chukwu dey for my matter, for my matter o
No be say na me do pass o
And even when I fall Your hand, You no turn Your back on me
[PreChorus]
Elohim, Elohim
Na You I run to wey give me peace of mind
Give me rest of mind
Oh Elohim
Wetin I do wey make You love me so?
Oh love me so
[Chorus]
The heavens adore (Ahh-ohh-eh)
They sing of glory (Ahh-ohh-eh)
Wetin I go give You o?
The heavens adore (Ahh-ohh-eh)
They sing of Your glory oh
Applaudissez, applaudissez
[Verse 3]
Laissez-moi vous raconter
Ce que Dieu a fait est extraordinaire
Je veux vous le conter
Maintenant, je suis une nouvelle créature
Applaudissez
[Verse 4]
J'étais dans le cycle du péché
Le matin, le midi, le soir, j'demande pardon
Mais demain, j'suis dedans
Complètement enchainée
Mais il m'a délivrée
Désormais, je suis libre de chanter
Applaudissez
[Chorus]
The heavens adore (Ahh-ohh-eh)
They sing of glory (Ahh-ohh-eh)
Wetin I go give You o?
The heavens adore (Ahh-ohh-eh)
They sing of Your glory oh
Applaudissez, applaudissez
Written by: Byno, Chidinma, EeZee Tee, Labisi, Obassey Chijioke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...