Credits

PERFORMING ARTISTS
Suté Iwar
Suté Iwar
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Suté Iwar
Suté Iwar
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Suté Iwar
Suté Iwar
Producer

Lyrics

Country hard situation bad
If I gauge am I fit go mad
Make I chop first with my last card
Make I enter the disco
This one for the gyal dem here that like to party
This one for the man dem here that like to party
This one for the gyal dem here that like to party
This one for the man dem here that like to party
They say sute why always so deep
That's cause I like to go deep
In ya

Bad belle people them want make we fall
That one no fit ever happen at all
See as people dey scatter the floor
Wetin you want make we enter before
Government no fit show us the way
But still dem get plenty money to spray
Make i show you dey way
We go dey alright na wetin i pray
Written by: Msughter Iwar
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...