album cover
Re-Fire
12
Afro-Beat
Re-Fire was released on May 24, 2025 by 8857330 Records DK as a part of the album Discovery
album cover
Release DateMay 24, 2025
Label8857330 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kumi Bora
Kumi Bora
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kumi Bora
Kumi Bora
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kumi Bora
Kumi Bora
Producer

Lyrics

Yo yo yo
Na Kumi Bora the hustler no dey tire
Refire refire I no go tire
Make we go No doubt
I wake up for morning my mind dey race
Plenty wahala e be like say village peeps dey chase
Before I close eye for night e still dey nag
I look mirror ask myself wetin be this life about
Devil dey whisper two times but God talk once
E loud pass thunder Him no fit fall my hands
My dream dey burn like fire for my mind
I no go stop until I reach the top I no go roll
Dem say Who you be You no get power
I say Na my time e go be my hour
No shaking no breaking I go rise higher
Me I no go retire I go refire
Me I no go retire but refire
Until I acquire what I desire
No stopping no slowing I go move higher
Me I no go retire I go refire
Me I no go retire but refire
Until I acquire what I desire
No stopping no slowing I go move higher
Me I no go retire I go refire
I dey climb the mountain no elevator
Every step I take I dey feel the favor
No matter the pain e go pay the gain again and again
Because the word has been spoken over and over again
E ga kwu kwu e ge lu nba
I will stand tall I will be fruitful
I see the vision e dey clear for my eye
I no go let nobody tell me lie
I go push I go grind I go cast and bind them
Until my name dey shine Just fire
Dem say Who you be You no get power
I say na my time e go be my hour
No shaking no breaking I go rise higher
Me I no go retire I go refire
Me I no go retire but refire
Until I acquire what I desire
No stopping no slowing I go move higher
Me I no go retire I go refire
Me I no go retire but refire
Until I acquire what I desire
No stopping no slowing I go move higher
Me I no go retire I go refire
No matter the challenge I go face am
No matter the battle I go chase am
I go rise I go shine I go claim my glory
This na my story e go end in victory
No retreat no surrender I go fight oh
With every breath I go take my light oh
No shaking no falling I go rise oh
Even for darkness that light go shine oh
Me I no go retire but refire
Until I acquire what I desire
No stopping no slowing I go move higher
Me I no go retire I go refire
Me I no go retire but refire
Until I acquire what I desire
No stopping no slowing I go move higher
Me I no go retire I go refire
Yo yo yo
Na me Kumi Bora your guy the hustler no dey tire
Refire refire until I acquire
Make we go
Refire refire until I acquire
Me I no go retire I go refire
Written by: Kumi Bora
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...