Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Fain sTm
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ayodele Emmanuel
Songwriter
Lyrics
Even if the rain dey fall
I go like to give you umbrella
I go like to lay you on my bed
Working out making you sweat
I know heaven send you my way
Now I'm so Proud to call you my Bae
Balcony side talking past
Watching you laugh yeah yeah
O wan bi
Take anything that you want
Cuz the work wey I put in who the Fvk am I doing it for?
K'oluwa sha ma kpawa mon
Wey I no even look after Fatima anymore
What you doing to me mama
Abi you don visit Jaruma for my matter
Born me pikin wey go call me papa
Oh what a Life yeah yeah
Wo Wo Wo Wo
You and I
For life
Shey Love don shack you before
Cuz me ino know as e dey do me
Babe don jazz me because
Anytime it's stormy gurl I'm falling
Even when you Stalling, I'm yearning
Pour me water if my head start touching
I put my Medicine On your sexy body
But you know say I be your Bobo
So don't play me like Ball Ball
Baby don't change your color
Wo wo wo wo
O wan bi
Take anything that you want
Cuz the work wey I put in who the Fvk am I doing it for?
K'oluwa sha ma kpawa mon
Wey i no even look after Fatima anymore
What you doing to me mama
Abi you don visit Jaruma for my matter
Born me pikin wey go call me papa
Oh what a Life yeah yeah
Wo Wo Wo Wo
You and I
For life
Shey Love don shack you before
Cuz me ino know as e dey do me
Babe don jazz me because
DROP!
Written by: Ayodele Emmanuel