album cover

Badman

833Hip-Hop/Rap2025
album cover
Badman was released on June 13, 2025 by Jupiter’s Moons / Big Boiz Records / IPR as a part of the album Badman - Single
ReleasedJune 13, 2025
LabelJupiter’s Moons / Big Boiz Records / IPR
LanguageEnglish
BPM117
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Uwe
Goya Menor
Tamiyan
Okay
[Chorus]
Bad man not feeling me
But I dey my zone
Dey, dey, dey my zone
Them be say na juju
I dey use dey blow o
Them be say them no feeling me
But I still dey go
Until I give them tigidi pum pum
Tigidi pun pun ó
[Bridge]
Tamiyan
Until I give them tigidi pumpum
Tigidi pun pun ó
[Verse 1]
Na wetin una dey feel like
I pull up in a Maybach
Bam bam fever hun
Izigha for way back
If you dey yarn pata pata
Na do me I pay back
I stand gidigba no shaking
The violent take am by force paaaa
Your back bolo nor be my fault
'Cause if you do anyhow na taking
[Bridge]
Goya Menor
Tamiyan
[Chorus]
Bad man not feeling me
But I dey my zone
Dey, dey, dey my zone
Them be say na juju
I dey use dey blow o
Them be say them no feeling me
But I still dey go
Until I give them tigidi pum pum
Tigidi pun pun oó
[Bridge]
Let's go
Goya Menor
Go
Tamiyan
Written by: Goya Bright, Mbamara Nnamdi

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...