album cover
Ashimolowo
album cover
00:00
00:10
00:15
00:20
00:40
00:45
01:10
01:15
01:20
01:30
01:40
01:50
01:55
02:10
02:15
02:50
00:00
03:08
Past 7 Days
Ashimolowo was discovered most frequently at around 1 minutes and 50 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Chorus]
Magic
I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Aṣimọlowo a bad b***h?
It's magic
I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Aṣimọlowo a bad b***h?
[Verse 1]
Ṣo ro pe wọn n gbọ ko le ye wọn
Look how we made it
A o dẹ le gbebọn
Make dem clear my way
Since no be today
Wey I don dey my lane no
I did not like how my n***a spoke to me
E make me feel like say him no know me
Cause I fought for this all my life
Dem no dash me my guy
So ti n ba sọ pe "Allah wallahi"
Believe me my guy
[Chorus]
It's magic
I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Aṣimọlowo a bad b***h?
(Is Aṣimọlowo a bad b***h?)
It's magic
I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Aṣimọlowo a bad b***h?
[Verse 2]
Dem ah talk but dem no know
Many things wey dem comment but all I know
Is me I no get time to relax
I dey recharge
I no get time to revive wetin don die
When I roll up my igbo
And I think about the journey I've been on
How you think say man go relent
I am a different guy wey dey fight for my own lifeline
Hmm so bye bye
To relationships wey no pay I won't lie
Dem do me dirty for back but na my pride
Wey no make me to dey cry but man walahi
Many things wey dem wan do me but lailai
Cause they know the boy connected pass WiFi
And you know the boy gon be here till he dies
I ain't seen a n***a do it like me on my life
Me? I dey try!
[Chorus]
It's magic (Sabi now) I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Aṣimọlowo a bad b***h?
(Is Aṣimọlowo a bad b***h?)
It's magic (If you sabi now)
I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Aṣimọlowo a bad b***h?
(Is Aṣimọlowo a bad b***h )
Written by: Daniel Benson, Eashan Thakrar
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...